Celebrity Zinoleesky house photo

The ultimate destination for fans to discuss the latest news, gossip, and insights about their favorite stars and celebrities.
See small zinoleesky o. Zinoleesky that just blow yesterday now have a house. Shey I no go start to dey sing now?

Anyone that has a studio should link me up abeg

39
 
Na only A-list artist I fit believe say dey make money legit from streaming numbers. All these D-list artist with lavish lifestyle dey run some levels lowkey
 
I no even suppose argue with u. Zino go feed you cloth you for life and hin pocket no go shake
Which kind mumu talk be this :sneaky::mad: how much zino get? how many hit song he get wey go give am better streaming numbers? How many shows he dey go. He go still have to share any income he make with record label.

Even portable go get money pass am. Abeg shift go one corner