Handicap 0:1 and Handicap 1:0 difference

Ask sanyeri

36
 
Handicap 0:1 means you believe home team will win the match at least with 2 goals or more. Handicap 1:0 means you believe away team will win the match at least with 2 goals or more.
 
Remember when we dey always play betting for ps2 and the guy wey sabi pass u go dash u 1 goal or 2.

That is what Handicap 0:1 mean. You dash away team 1 goal be that. Home team must win with > 2 goals
 
Remember when we dey always play betting for ps2 and the guy wey sabi pass u go dash u 1 goal or 2.

That is what Handicap 0:1 mean. You dash away team 1 goal be that. Home team must win with > 2 goals
Haha u explain am well, nice one
 
Back
Top